Coronavirus: dem don Find WayThe picture show orthodox liturgy wey dem celebrate for Georgia as the coronavirus crises dey on.For each faithful, dem design flower for ground so that dem fit give everybody healthy space from other people.#newsEwjxbyxyvo